I just have to say this , Dede is looking absolutely stunning, as always, in Mayorkun’s latest music video, “Home Training.” Guys, go check it out on YouTube. It's such a beautiful video🔥❤️
Link 🔗 👉🏻 : piped.video/hNTpCjg0uV0?si=3-0L…
VDM no even sell the power stations cheap , where common Nigerians wan see 500k-800k afford am ? And na him dey always talk for common Nigerians 😂
Last last everybody sabi wetin them dey do 😂😂
So for this 2026 una believe say big Davido go dey follow small boy like VDM,kokopee and other content creators dey do argument huh? 😂 Him go leave Wizkid and the rest nah small boy like VDM and kokopee? Belike Na this 2026 una Enter this X oo🤣🤣