As my guy, if you’re comfortable seeing your babe wearing shorts in front of me, I go dey observe her oooo. 😂😭
Na the day wey you no go dey house I go make my move. Me sef na human being. 💀😂
Make a post about cutting people off, protecting your peace from people,or how people only love you for what you offer, and everybody will like and comment like they’re not the people. 😂
•