#BetaPipol una kam see somtin way happoun for Mbengwi! Dis👇🏾geh, the one way dey ontop bed di hold pikin, e name na Caro. E boyfriend di stay for Dubai. E lie e boyfriend say e dey wit belleh. The boy glad sotey tok say e di kam Cameroon for kam marret e, lookot e and e pikin.
Now, as Caro kno say time for e man for enta pays di near, e decide for go hospitul go tif persin e pikin for presentam for e boyfriend say na dier pikin dat.
E tif the pikin two weeks ago. The boy kam back from Dubai, glad sotey, carry Caro and the pikin go for e family house. Na for dey Caro don be wit the pikin.
Now, Caro e neighbors dem for e house way e di normally stay, na dem raise alarm. As news nodi hide, dey hear say Caro don born. Dey say Caro born how? Dey say dey don be wit Caro all these while and Caro nobi dey wit belleh, so wusai pikin comot all of a sudden?
Na so dey ambush Caro, say make e tok wusai e take dat pikin. E first start di argue. As una fit see for dat👇🏾 video... Dey call police! Police kam arrest Caro and e fiance way comot Dubai. As dey go station, na for dey Caro confess!
Dey don gi the pikin for e real mami. The real mami be still dey hospital. E be dey hospitalised from delivery. Heartbreak wan finish Caro e boyfriend 😭
#BetaTinz #BetaTinzGist